This song is originally in the key of Eb Minor. You can change it to any key you want, using the Transpose option. The average tempo is 95 BPM. These chords are simple and easy to play on the guitar, ukulele or piano.
Original Key: Eb Minor Time Signature: 4/4 Tempo: 95 Suggested Strumming: DU,DU,DU,DU c h o r d z o n e . o r g [INTRO] . O Obah Another banger [VERSE ONE] Ebm Abm How many dues wey the boy don pay? Abm B How many insult I go take, ah? B Address your shit like I'm Jahgo Db Ebm I've been like this straight from the get go Ebm Abm I no dey take eye see loose bread Abm B If you miss your show you know say me I go take am B Up my money 'cause your promoter desperate Db Ebm Make una no vex, na my money be my mandate [PRE CHORUS] Ebm Abm Omo, many my country people eye red, oh Abm B My eye red for the green, that's yellow B Some call me hybrid, and some call me hollow Db Ebm Keep who I really be on a low, low Ebm Abm Day and night, all my guys dey hustle Abm B Every penny dey touch my circle B Db I dey pest my opps, make them restless on schedule www.chordzone.org [CHORUS] Ebm Abm Dem say I be trouble maker Abm B I go disturb everybody B Db Ebm Leave me, leave me, leave me, make I do my own, omo no judge me Ebm Abm Make you sef reason Abm B E better say they no call me nobody B Db Ebm I go still pass everybody even though say una use extra sheet [VERSE TWO] Ebm Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa Abm B You better relocate, I dey some closer B Even if na red I go tackle, oh B Db Shebi na vex you go vex? Ebm Omo werey me I no dey talk but try me first Abm Better save your money, this game na be my best dressed B Bought my first land since I was seventeen B You know steady grinding B Db Ebm Nothing wey you go show me wey go really surprise me Ebm Abm Omo, many my country people eye red, oh Abm B My eye red for the green, that's yellow B Some call me hybrid, and some call me hollow Db Ebm Keep who I really be on a low, low Ebm Abm Day and night, all my guys dey hustle Abm B Every penny dey touch my circle B Db I dey pest my opps, make them restless on schedule www.chordzone.org [CHORUS] Ebm Abm Dem say I be trouble maker Abm B I go disturb everybody B Db Ebm Leave me, leave me, leave me, make I do my own, omo no judge me Ebm Abm Make you sef reason Abm B E better say they no call me nobody B Db Ebm I go still pass everybody even though say una use extra sheet
Recommended for you: