Original Key: Db Major Time Signature: 4/4 Tempo: 110 Suggested Strumming: DU,DU,DU,DU c h o r d z o n e . o r g [INTRO] Gb Bbm Db . Gb Bbm Napji killing dis wan Db Para Db Para, ahah [VERSE ONE] Gb E be like you don dey talk too much Gb Small talk you don dey talk who talk Db Fem (Baddest) Gb Oboy you don dey do too much Gb Small talk you don dey look who talk Db Fem (Ah di baddest) Gb Person wey dey find the pitty Gb Omo no dey give me itty bitty Db Just call me, you wan know 30BG Db You go know 30BG when you see 30BG Db (Uh uh uh) Gb You wey dey find the pitty Gb Tell odogwu say we like to party Db Just call me, you wan know 30BG Db You go know 30BG when you see 30BG [PRE-CHORUS] Gb Db Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh Db Make una tell am to call me Gb Db Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh www.chordzone.org [CHORUS] Gb Why them com dey para, para, para? Gb Db Para for me Gb Why everybody com dey para, para, para? Gb Db Para for me Gb Why them com dey para, para, para? Db Para for me Gb Na why 30BG we go para, para, para Db Them go para for you [VERSE TWO] Gb Bеfore the, beforе the matter get serious Gb Before the whole matter gets dangerous Db You need to make sure you don't say too much Db 'Cause if you say too much, I fit to run up on you Gb You see seh I get fans wey dey para gan Gb You see seh my own G pass G-Wagon Db My nigga, I set trends, no Twitter, star Db I get men, I no dey gather boys Gb I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight Gb Db When be say na me dey give them life Db Them go tell me who dey give them mind, give them mind Gb Live my life, man dey turn am to shoot on sight Gb Db When be say na me dey give them life Db Them go tell me who dey give them mind, give them mind [PRE-CHORUS] Gb Db Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh Db Make una tell am to call me Gb Db Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh www.chordzone.org [CHORUS] Gb Why them com dey para, para, para? Db Para for me Gb Why everybody com dey para, para, para? Db Para for you Gb Para, para, para Db Para for you [OUTRO] Napji killing dis wan
Recommended for you: