This song is originally in the key of E Major. You can change it to any key you want, using the Transpose option. The average tempo is 100 BPM. These chords are simple and easy to play on the guitar, ukulele or piano.
Original Key: E Major Time Signature: 4/4 Tempo: 100 Suggested Strumming: DU,DU,DU,DU c h o r d z o n e . o r g [INTRO] E B A E (Fun—) (Funkula) [VERSE ONE] E B Na me wey dey clean una house B A Na me wey dey wash una car A E Na me wey dey cook ununu E B Na me wey dey wash una cloth B A Na me wey dey work for your shop E Na me wey dey hawk ununu www.chordzone.org [CHORUS] E B A E I be common person, but my happiness, oh, still be my own E B A E Everybody get role, no mean say your own role passin' my own [INSTRUMENTAL] E B A E x2 . www.chordzone.org [CHORUS] E B A E I be common person, but my happiness, oh, still be my own E B A E Everybody get role, no mean say your own role passin' my own [VERSE TWO] E B Because na God, I dey put all my faith, food for my plate A Fit no do mе jo E Mm, agbana oso E B Even as things no dey go my way B A Even in days I no gеt nothing at all E Mm, agbana oso [VERSE THREE] E B Na me wey dey drive your bus B A Na me wey dey drive your keke E Mm, agbana oso E B Na me wey dey run around B A Na me dey ddo the job E Mm, agbana oso [INSTRUMENTAL] E B A E x2 . [CHORUS] E B A E I be common person, but my happiness, oh, still be my own E B A E Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
Recommended for you: